Artist: 2FACE IDIBIA
Album: FACE 2 FACE (2004)
KEEP ON ROCKING lyrics

----------
  printable copy of the lyrics to KEEP ON ROCKING 
Yes o!
Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!

Not the lyrics to "KEEP ON ROCKING" ?, Please report that below.
Chorus
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line

Is this song NOT from FACE 2 FACE (2004) ? Would you report that?
Verse 1
As I dey walka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood, and the blood dey go
Police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spread all my money o
I go spread till the end of the party o
Cuz this kind party, you no know when they go
You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must pursue you o

If you can not find the lyrics you want, You may want to request them.
Repeat Chorus

To see or contribute to the discussion and comments on "KEEP ON ROCKING" lyrics, Please visit this song's lyrics page
Advertisement
--------------------
Verse 2
Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o
Hey, jai, check your time e o
The party dey start my end on the dot e o
You no fit afford to be late e ei
Na we suppose to arrange the place e o
Hey kena, na true talk na you dey talk e o
I check my time for the thing, eget e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 edey knack e o
Oya, enter modo make we start dey go
Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

To add comments to "2FACE IDIBIA", Go to the lyrics listing page
Repeat Chorus

Anything wrong with the lyrics to "KEEP ON ROCKING" on this page, Would you please report that ?
Verse 3
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (2x)
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling

 
Repeat Chorus till fade

Lyrics are provided for educational purposes only
Advertisement
--------------------