Artist: 2FACE IDIBIA
Album: FACE 2 FACE (2004)
RIGHT HERE lyrics

----------
  printable copy of the lyrics to RIGHT HERE 
echo na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

Not the lyrics to "RIGHT HERE" ?, Please report that below.
I was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
how could I let you go
oh no no no no no no no
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

Is this song NOT from FACE 2 FACE (2004) ? Would you report that?
na wetin I go do to make you see
say my love for u na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on

If you can not find the lyrics you want, You may want to request them.
please don`t go
oh I love you so
bended knees see there`s more to show
don`t need to be afraid
I won`t let you down
cos since you`ve been here my life`s been turned around baby

To see or contribute to the discussion and comments on "RIGHT HERE" lyrics, Please visit this song's lyrics page
Advertisement
--------------------
sorry I make you cry
let`s talk about those days and how we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

To add comments to "2FACE IDIBIA", Go to the lyrics listing page
na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right hope
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

Anything wrong with the lyrics to "RIGHT HERE" on this page, Would you please report that ?
say wetin I go do
wetin I go say
to make your love make e no waka away
if I ever tell a lie walahi make I kpai
I dey so sorry baby walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
anything you want to do
you know I`ll be down
I`ll make you happy everyday of the party
I`ll make you feel like the queen with the crown

Thank you for useing lyricsandsongs.
sorry I make you cry
let`s talk about those days we used to play
I rewrite my words
girl you know sey na your love I dey always they think of

 
Advertisement
--------------------
na wetin I go do
to make you see say my love for you na real
baby it`s true
echo-come on come on
baby it`s right here
echo-come on come on
I don tey for this game
no be today
no go let your love slip away
baby it`s right here
baby it`s right here, right here, right her
I don tey for this game
no be today
no go let your love walkaway
baby it`s right here
baby it`s right here

Have something to tell us ? Please do from the contact us page
see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don`t matter cos I love u
and I`ll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
I`ll never do anything to hurt you
I`ll do my thing my world around you

 
wetin I go do
kenni`s music
e don tey no be today
wetin I go do
2face see I don tey for this game
no be today
wetin I go do
no be today
come on come on baby
na wetin I go do
wetin I go do
na wetin I go do
wetin I go do
right here right here it`s right here

We want to be everyone's favorite lyrics website, Help us with your suggestions